In Magician Lyrics by Morravey ft Davido, the narrative revolves around Morravey’s ascent to becoming a prominent figure in the Nigerian music industry. The song conveys the message that she is currently the standout personality, and she proudly asserts her time to shine and take control of her musical journey. “Magician” is crafted around the concept of being someone who captivates and stuns.
However, the essence of “Magician” goes beyond mere self-expression. It underscores Morravey’s confidence in her potential as the next superstar in the Nigerian music scene. The lyrics serve as an anthem not only for herself but also for those who resonate with her perspective and consider themselves as equally cool and knowledgeable. Overall, “Magician” emerges as an anthem for individuals who identify with Morravey’s confidence and vision for success in the music industry.
Morravey – Magician ft Davido Lyrics
{Intro}
Shekpe!
{Morravey}
Me before, omo
Inside life, they don’t know
Do covers I no stop
One more video I turn up
Paid mi jehjeh
See me now my own don clear
From mile 3 to yankee
As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do
I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do
{Chorus}
I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter
I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance
{Davido}
Showed up and I bossed up
I don show and I can’t stop
You can’t stop me
They take shots and I hold block
I step out it’s a road block
No one can stop me
Shutting down cities
Jaye lo. I’m living my dream
From choba to yankee
{Chorus: Morravey & Davido}
As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do
I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do
I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter
I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance
Be the first to comment