Commas Lyrics by Ayra Starr

Commas Lyrics

Commas Lyrics by Ayra Starr
Commas Lyrics

Delve into the lyrics of “Commas,” Ayra Starr’s newest single, hailed as an absolute masterpiece. Witness her impressive skill as she intricately intertwines the verses with the enchanting beat.

Ayra Starr – Commas Lyrics

Intro
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

Verse 1
Na which kind life were I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Pre-Chorus
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me

Chorus
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I’m allergic to sokuso
I’m not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I’m not ready for confusion, oh

Verse 2
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Pre-Chorus
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me (Oh)

Chorus
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I’m allergic to sokuso
I’m not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I’m not ready for confusion (Confusion)

Outro
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas

About 9jafut Media✅ 1403 Articles
new writer

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*