Sunny Ade lyrics by Zinoleesky

Sunny Ade lyrics

Sunny Ade lyrics by Zinoleesky
Sunny Ade lyrics

In “Sunny Ade Lyrics” by Zinoleesky, the focus lies on his steadfast dedication to pursuing his own path amidst others’ preoccupations with his life. Zinoleesky reflects on the prevalence of individuals attempting to undermine others and gauge their success.

The lyrics shed light on the common occurrence of people monitoring and scrutinizing others’ progress, aiming to ascertain their level of achievement. Zinoleesky navigates through this environment, prioritizing his personal journey and endeavors despite external interference.

Zinoleesky – Sunny Ade lyrics

{Intro}
Uhn uhn uhn uhn
Sorry I’m not sorry
(Sorry I’m not sorry)
Wetin I no do can’t be worried
(wetin I no do can’t be worried)
They don tell me about my journey
Say rainy days are coming
And they feel they can be funny
(and they feel they can be funny)

{Verse 1}
They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I Dey play my game
For all this people wan spoil my name

Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do Omo olorun
Ahn ahn
Blessings on blessings
Man no be God see the settings
After all we’ve done
Ki le fe n si n?
Ye ki le fe n si n?
A tun ti take over
Anytime we step in na game over
This one na Ferrari no be range over
Remember it’s game over
(Ahn ahn)

{Verse 2}
Mo fun won fire for fire
Ko le re Daddy Zendaya
All these people wan make I tire
Ahn ahn
Sugbon kole re Daddy Zendaya

Shebi iwo Olorun ri mi
If I do wetin dem talk then make e be
Shebi iwo olorun ri mi
I no do wetin dem talk

{Chorus}
They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I Dey play my game
For all this people wan spoil my name

{Post-Chorus}
Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do Omo olorun
Ahn ahn

{Outro}
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade

About 9jafut Media✅ 1403 Articles
new writer

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*