Trouble Maker lyrics by Rema

Trouble Maker lyrics

Trouble Maker lyrics by Rema
Trouble Maker lyrics

Trouble Maker lyrics by Rema reflects on Rema’s calculated approach to life and his amusement at people who consider themselves the smartest. The lyrics delve into how Rema organizes his affairs to avoid unnecessary complications.

The song encourages listeners to adopt a personal perspective when assessing others. Rema emphasizes the idea that everyone is making moves in their own way, challenging the notion that any individual is inherently the smartest in the room.

Rema – Trouble Maker lyrics 

Another banger!

How many dues wey the boy don pay?
How many insult I go take?
Address your shit like I’m Jahgo
I’ve been like this straight from the get go
I no dey take eye see loose bread
If you miss your
show you know say me I go take am
Up my money ’cause your promoter desperate
Make una no vex na my money be my mandate

Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that’s yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps,
make them restless on schedule

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me,
make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even
though say una use extra sheet

Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa
You better relocate I dey come closer
Even if na red I go tackle o
Ṣebi na vex you go vex
Ọmọ were me I no dey talk but try me first
Better save your money,
this game no be by best dressed
Bought my first land since I was 17
You know steady grinding
Nothing wey you go
show me wey go really surprise me

Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that’s yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
Ọmọ I dey pest my opps,
make them restless on schedule

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me,
make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody
even though say una use extra sheet

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me,
make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody
even though say una use extra sheet

About 9jafut Media✅ 1403 Articles
new writer

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*